Dem no longer dey support de printable version wey fi render errors. We beg make you update your browser hin bookmarks den instead make you use de default browser print function we beg.
Electoral Commission of Ghana (EC) be de official body for Ghana inside wey be responsible for every public elections. E get seven members, 1992 Ghana constitution guarantee hin independence. De Electoral Commission Act (Act 451) of 1993 wey establish de current commission. Kwadwo Afari-Gyan be de first substantive chairman give de commission from 1993 to 2015. Charlotte Osei wey chop de first female chairman give de commission wey succeed am. For 5th December 2018, Jean Adukwei Mensah wey be de Electoral commission chairperson wey revert de old logo wey dey show Ghana ein Coat of arms den ballot wey dey show de hand wey e dey cast votes, after de fresh logo bring sam controversy. Rydis, Ghana get 33,367 polling stations, 38,622 voting stations, 27 political parties den 17,027,641 registered voters.
Ghana officially be Republic of Ghana, ebe country wey dey West Africa insyd. Edey start for de Gulf of Guinea den de Atlantic Ocean to de south, edey share border plus Ivory Coast in de west, Burkina Faso in de north, den Togo in de east. Ghana dey cover area of 238,535 km2 (92,099 sq mi), wey dey span diverse biomes wey dey range from coastal savannas go tropical rainforests. Plus over 31 million people, Ghana be de second-most country for West Africa wey dema population bonch, after Nigeria. De capital den largest city be Accra; other major cities be Kumasi, Tamale den Sekondi-Takoradi
Volunteer editors wey dey write Wikipedia wey de Wikimedia Foundation, non-profit organization dey host am wey esan so dey host range of oda volunteer projects:
Storm Daniel hits northern and eastern Libya, killing hundreds, and rains inundate many cities in the country.
The German national team is crowned champion of the 2023 FIBA World Cup after winning the final match over its Serbian counterpart with a score of 83-77, achieving the achievement for the first time in its history.
An earthquake measuring 6.8 on the Richter scale strikes the Al Haouz province in Morocco, killing more than 2,900 people.