Ben Carson
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Amerika |
Nem for lokal langwej | Ben Carson |
Orijina nem | Benjamin Solomon Carson |
Fest nem | Ben, Benjamin, Solomon |
Famili nem | Carson |
Wen dem bon am | 18 September 1951 |
Ples wey dem bon am | Detroit |
Papa | Robert Solomon Carson |
Mama | Sonya Carson |
Pesin wey e mari | Candy Carson |
Pikin | Rhoeyce Carson, Ben Carson Jr., Murray Carson |
Fest langwej | American English |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
Wu e dey wok for | Johns Hopkins University, The Washington Times, Johns Hopkins Hospital |
Post wey e dey | United States Secretary of Housing and Urban Development |
Wie e go skul | University of Michigan, Yale University, University of Michigan Medical School, Southwestern High School, Davenport College |
Academic degree | Doctor of Medicine |
Wie e dey liv | West Friendship |
Affiliation | Mannatech |
Party wey e dey for politis | Republican Party, Democratic Party, independent politician, Republican Party |
E pipul | African Americans |
Rilijon | Q104319 |
Medical condition | COVID-19 |
Handedness | right-handedness |
Memba of | National Academy of Medicine |
Significant event | Ben Carson presidential campaign, 2016 |
Awod wey e kolet | Spingarn Medal, Presidential Medal of Freedom, Library of Congress Living Legend, Horatio Alger Award, honorary degree from Spelman College |
Official website | http://www.bencarson.com |
Benjamin Solomon Carson Sr. (dem bon am on September 18, 1951) na Amerika retaya neurosurgeon, akademik, wey dey rait buk, an na politishan wey don sarf as di 17th United States Seketri of Hauzin an Urban Divelopmet fom 2017 rish 2021. E dey pipu wey dem go meshon im nem fest for neurosurgeon, e trai bi President of di United States in 2016 Repoblikan primari, Carson na one of di black pesin wey dem sabi wel for United States.
How e tek stat life an edukashon
chenj-amCarson's papa an mama na Robert Solomon Carson Jr. (1914 - 1994), na world war II ogbonge forma Army pesin, an Sorya Carson (née Copeland, 1928 - 2017). Dia two na fom big famili fom Georgia, Carson papa an mama mari diasef Wen dem dey Tennessee, di taim wey im papa dey 28 an mama na 13 years old. Carson papa an mama mari diasef Wen dem dey Tennessee, di taim wey im papa dey 28 an mama na 13 years old.
Awods an norminashon
chenj-amCarson na memba of di American Academy of Achievement, Alpha an Omega Alpha Honor Medical Society, an di Haratio Alger Association of Distinguished American. Dem don giv Carson 38 honorary doctorate digre an dozen of nashonal merit. Na emeritus fellow of di Yale Cooperation.
Detroit public skul open di Benjamin Carson High Skul of Science an Medicine for student wey wan stodi Medicine. Di skul dey join bodi wit Detroit Receiving Hospital an Machigan State University.
- In 2008, Ford's TheatreSociety giv Carson aword Carson di Ford's Theatre Lincoln Medal, for im gud ezampu wit President Abraham Lincoln—folo wit kourage, integrity, tolerans, equality, an beta way e dey tok-beta ashiivemets Awods]].[1][2]
- In 2008, U.S. News & World Report nem Carson as one of "America's Best Leaders".[3]
- In 2010, e enta di National Academy of Sciences Institute of Medicine, wey bi one big honors insaid health and medicine.[4]
- In 2012, Carson na Influential Marylander Awod wey e get fom The Daily Record, Baltimore's legal and business newspaper.[5]
- In 2014, insaid poll wey Amerika pipu du by Gallup na Carson kari sixth insaid list of di most admired persons.[6]
Wia dem ci pruf
chenj-am- ↑ "President and Mrs. Bush Attend Ford's Theatre Gala". Office of the Press Secretary. June 1, 2008. Retrieved June 1, 2015.
Earlier this year, at a Lincoln birthday celebration at the White House, we honored two Lincoln Medal recipients: Sandra Day O'Connor and Benjamin Carson.
- ↑ "Benjamin Carson, M.D., Awarded The Ford's Theatre Lincoln Medal". Archived from the original on March 30, 2015. Retrieved June 1, 2015.
Benjamin S. Carson, M.D., a renowned pediatric neurosurgeon at Johns Hopkins Children's Center, has been awarded a 2008 Ford's Theatre Lincoln Medal. The award was presented by President and Mrs. Bush to Carson and Justice Sandra Day O'Connor on February 10, 2008, at a White House ceremony.
- ↑ "America's Best Leaders". U.S. News & World Report.
- ↑ "Carson, Hopkins Colleagues Named to Institute of Medicine". hopkinschildrens.org. October 11, 2010. Archived from the original on November 25, 2010. Retrieved May 9, 2015.
- ↑ "2012 Influential Marylanders". Maryland Daily Record. January 28, 2015.
- ↑ Jones, Jeffrey M. (December 29, 2014). "Barack Obama, Hillary Clinton Extend Run as Most Admired". Gallup. Retrieved January 17, 2015.