BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
US resume surveillance missions for northern Nigeria afta Christmas airstrikes
Bifor di Christmas Day attack, di US bin conduct similar missions for Sokoto, Yobe, and di Lake Chad region.
Who be Ooni ex-wife Queen Zaynab wey marry SGF George Akume
Di Dajoh family wey Akume belong to confam di wedding for one statement wia dem describe di union as "beautiful" and "uncommon".
Wetin di US airstrike for Nigeria achieve?
Authorities for Tangaza local govment area of Sokoto State don confam to di BBC say di US airstrikes hit di Lakurawa militant camps.
Wetin we know about di US airstrike wey hit Kwara State
Tajudeen Alabi, wey be former Special Assistant to Kwara State govnor on security matas confam di incident to di BBC.
US launch airstrikes against Islamic State terrorists for Nigeria
Di US president confam di strike for post ontop im Truth Social account.
Bomb blast inside mosque for Maiduguri kill at least five pipo on Christmas eve
Anoda 35 pipo injure for di explosion during evening prayers for di city of Maiduguri, police tok.
How one pagan celebration for Ancient Rome lead to di Christmas holiday
Historians place di birth of Jesus for di months of March and April.
Trump trips, email between 'A' and Maxwell about 'girls' - Takeaways from new Epstein files authorities release
Di largest release of Epstein-related documents yet from di justice department bin include some notable messages and several mentions of Trump.
Burkina Faso leader Traore na new Chairman of di Alliance of Sahel States
Traore take ova di rotating presidency from Mali military leader Gen Assimi Goita during one summit wey hold for Bamako.
Ginger Me
Special Tori
Christmas message from world leaders and how Christians celebrate around di globe
World leaders don drop messages of hope, peace and unity to encourage pipo for dis festive season.
Di beggar wit polio, wey learn to read at 16 and become 'miracle doctor' wey dey save lives
Wen polio catch Li Chuangye as small pikin, dem trick am to join a begging gang as small pikin. But at 16, e pick up a newspaper and decide say make e learn to read. Now, im don become doctor wey dey show mountain-climbing, im video don go viral for China
From Love is Eazi to Lagos to Miami - 10 celebrity weddings of 2025 wey totori pipo
From Davido and Chioma White wedding wey wrap up Chivido to Jeff Bezos wedding wey cause protest, dis na some of di ogbonge weddings of 2025.
We invite one man enter our house for Christmas and e stay wit us for 45 years
One arrangement wey Rob and Dianne Parsons tink say go last for few days bin end up changing dia lives.
'I blame my taba addiction for di loss of my pikin'
Taba na local name for tobacco powder wey men and women dey use for West Africa for decades. Plenti pipo dey take am by snorting, smoking or chewing.
Weight loss drugs: Wetin go hapun wen you stop to take am?
You fit don lose di weight wey you want - but now wey you don stop di injections, how easy e dey to maintain am and to not add back?
Dis billionaire test China limits and e cost am im freedom
Lai, wey dey facing life in prison, always say e owe Hong Kong, di city wey don give am "evritin".
Di Nigerian woman wey go from living for homeless shelter to becoming a world-renowned scientist
Prof Dame Ijeoma Uchegbu see hersef for London wit three small children and she bin live for one homeless shelter, wen she bin arrive from Nigeria. But witin decades, she become world-renowned scientist.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.















































